LINE 登入
Anybody

Anybody

Burna Boy

作詞 Richard Isong/Damini Ogulu

作曲 Richard Isong/Damini Ogulu

朋友來電時您聽到的鈴聲
朋友打給您時朋友聽到的鈴聲
設定於LINE主頁上的背景音樂

歌詞

The Lyrics for Anybody by Burna Boy have been translated into 3 languages Ahh, ahh Gbese Ahh, ahh I don' charge my energy, I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothing wey person never see Omo nothing wey person never see Forgeti, I say fashi Very soon expected Je kawon padi eh jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though unuh know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am something, ahh Knack am something To ba ta fele, fele Knack am something You won chop where you never work Shey na because me sef I never talk I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon I sha know say the time go come Omo I know say the time go come When you no go fit lie no more Omo omo, life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me, gbeskele go burst Ki gbe, je kan gbo oh Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am something, ahh Knack am something To ba ta fele, fele Knack am something Very soon expected Je kawon padi e jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am something, ahh Knack am something To ba ta fele, fele Knack am something Gbese Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
全曲歌詞

專輯

歌手其他專輯

使用者條款隱私權政策行銷政策資料使用條款
© LINE Taiwan Limited.
營業人名稱:台灣連線股份有限公司統一編號:24556886