LINE 登入
Wetin Man Go Do

Wetin Man Go Do

Burna Boy

朋友來電時您聽到的鈴聲
朋友打給您時朋友聽到的鈴聲
設定於LINE主頁上的背景音樂

歌詞

Arrrhhh Champion People wey dey Shayo Those people dey here now People wey dey jaiye oo Those people dey here now na na Them no dey call me tele oo But them dey ca-call me now Na empty belle oo Na im make man dey feel somehow I calling my aza Sey i be wan cashout Sey make i put ten thousand I put ten thousand Everybody con cashout Thank jehovah Put am for my aza Begin to find another ah ah Waka waka no rest oo Wetin man go do Money go dey for madam to cook Ogbono Wetin man go do Your pikin sef e gass go school ooh Wetin man go do When money come e go hear Wetin man go do uh uh Wetin man go do uh uh Wetin man go do Wetin man go do ooo Wetin man go do uh uh Wetin man go do uh uh Wetin man go do uh uh Wetin man go do God I dey serve yi No go let my blessings to pass me Enemy no go laugh me Make the money chill and relax me If the money dey we go faji oo I go be the life of the party oo E go be like sey na magic Call me jazzman abra cadabra oo Waka waka no rest oo Wetin man go do Money go dey for madam to cook ogbono Wetin man go do Your pikin sef e gass go school ooh Wetin man go do When money come e go hear Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra) Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra) Wetin man go do (oh ro ro ro ro) Wetin man go do ooo Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra) Wetin man go do(ah ra ra ra ra) Wetin man go do uh uh (oh ro ro ro ro) Wetin man go do Man go fight for money (wetin man go do) Man go fight for woman (wetin man go do) Man go fight for business (wetin man go do) Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh Body don dey tire Body no be firewood (wetin man go do) Body don dey tire Body no be firewood (wetin man go do oo) Wetin man go do oo do oo Wetin man go do doo ooo Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo Wetin man go do
全曲歌詞

專輯

歌手其他專輯

使用者條款隱私權政策行銷政策資料使用條款
© LINE Taiwan Limited.
營業人名稱:台灣連線股份有限公司統一編號:24556886