LINE 登入
Dangote

Dangote

Burna Boy

作詞 Damini Ebunoluwa Ogulu/Kelvin Peter Udoma

作曲 Damini Ebunoluwa Ogulu/Kelvin Peter Udoma

朋友來電時您聽到的鈴聲
朋友打給您時朋友聽到的鈴聲
設定於LINE主頁上的背景音樂

歌詞

Dangote, Dangote Dangote still dey find money o No level No level It's Kel P Vibes Dangote, Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Uhh Omo to ba lo foco I go show you my color Shey wan ro kpe mi l'opolo Emi gan gan mo yan wan bolo The matter plenty Enu mi ole soto Oh no no o Make una listen well well When I dey strive and I dey hustle Wetin I dey find? Kalluba I dey find When I dey move from place to place Wetin I dey find? Na the dollar I dey find And I don do yes yes Yes, yes And many people don tell me No, no No, no Oni lati lowo o Odi don don Ori iyami o bi mo doyo Is it because I dey do am for love If I get cash I go jaiye lokpopo I go give you cash, I go be your sponsor Moni iyami o bi mo doyo Is it because I dey do am for love If I get money, you go know o Still I go hustle till thy kingdom come Because, because Dangote, Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Uhh Omo to ba lo foco I go show you my color Shey wan ro kpe mi l'opolo Emi gan gan mo yan wan bolo The matter plenty Enu mi ole soto Emi gan gan lo mo ton so Abi you forget say I be the gorgon Mo man korin gongon lori gongon Mo man korin gongon lori gongon Bere lowo Kel P Tori owun gongon lolu gongon Bami lu gongon Dangoteeeee Ma money ro ro Ma money ye ye Ma money ro ro Who I be to come dey sleep oh no Come dey sleep ye ye Mo ni Ji Masuun Alakija dey find money Dangote dey find money o Otedola dey find money Why me no go find money o Eh ehn find money Adeleke dey find money o Adenuga dey find money Why me no go find money Find money, find money
全曲歌詞

專輯

歌手其他專輯

使用者條款隱私權政策行銷政策資料使用條款
© LINE Taiwan Limited.
營業人名稱:台灣連線股份有限公司統一編號:24556886