LINE 登入
Collateral Damage

Collateral Damage

Burna Boy

朋友來電時您聽到的鈴聲
朋友打給您時朋友聽到的鈴聲
設定於LINE主頁上的背景音樂

歌詞

Oya dey there ooo Ambassador go dey chop (Dey there oo) And governor go dey chop (Dey there oo) And president go dey chop (That guy dey there) When dey say make we jump We go jump (Dey there oo) Ambassador go dey chop (Dem dey there oo) And president go dey chop (Dem dey there oo) And governor go dey chop (Dey too) When they say make we jump We go jump No be for here wey dem born Jesus Ehh ehhh My country problem e pass Jesus Oh no-no o Because na we be our own problem Ehh ehh Na who go come reason well, well-well-well Oya dey there oo Ambassador go dey chop (Dey there oo) And governor go dey chop (Dem there oo) And president go dey chop (That guy dey there oo) When they say make we jump (O dey there oo) We go jump (O dey there oo) Some people go somersault (Dem dey there ooo) Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo) Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo) And governor go dey chop Na who, na who dey here? Money dey here The thief-thief come major And if suffer come dey here Suffer yakpa mutukum Dogudum, wey dey people sukum Dogudum, money e lo wan dum, dogudum Suffer yakpa mutukum, dogudum Dem go dogum you well well And dem dey laugh you well well And dem they see as e dey shele As dem dey flexure well well Yeah yeah yeah yeah yeah o My people suffer well well Police dey slap your head well well Hungry go waya dem well well Welle welle welle welle welle well Oya dey there oo Ambassador go dey chop (Dey there oo) And governor go dey chop (Dem there oo) And president go dey chop (That guy dey there oo) When they say make we jump (O dey there oo) We go jump (O dey there oo) Some people go somersault (Dem dey there ooo) Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo) Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo) And governor go dey chop My people self dey fear too much We fear the thing we no see One day, all of us go die We always get reason to fear Fight for your right o You go dey fear Police go slap you You go dey fear Fight for your pikin dem You go dey fear You go dey fear, fear, fear Oya dey there oo Ambassador go dey chop (Dey there oo) And governor go dey chop (Dem there oo) And president go dey chop (That guy dey there oo) When they say make we jump (O dey there oo) We go jump (O dey there oo) Some people go somersault (Dem dey there ooo) Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo) Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo) And governor go dey chop (Oya dey there o) Dey there o Dey there o Dey there o Dey there o
全曲歌詞

專輯

歌手其他專輯

使用者條款隱私權政策行銷政策資料使用條款
© LINE Taiwan Limited.
營業人名稱:台灣連線股份有限公司統一編號:24556886